My hope never die oh
Wa wa wa oshey
Felani
She dey burst my adrenaline
All I see
Is a couple of energy
Body and soul
Your body be witching
Carry and go
All of a sudden
E dey make me Dey feel like say
This girl dey do me juju kayanmata
Body Dey kporkpotokpo
She dey give me this love with no protocol
When I Dey with you girl I no fit catch cold
Body Dey kporkpotokpo
She dey give me this love with no protocol
When I Dey with you girl I no fit catch cold
Oh fire
Fire go Dey
Yimma
Come see gobe
Mamacita
She dey burst my brain
On a regular regular regular
Oh fire
Fire go Dey
Yimma
Come see gobe
Mamacita
She dey burst my brain
On a regular regular regular
I sabi cook I dey leak plate oh
Only god knows you my yimma oh
My regular yi
My cellular yi
The girly I want sabi handle mic
And if you leave
You go m@d
You go cr@zy
Cause I put you for kwalba
My achalugu
My ogbologbo
This love na foreign ogbodoyibo
This love na must nobody Dey go
Anywhere I go she dey follow me go
Make I buy you moto girly
Make I be your driver
Other girls when they see you
Make dem call you rival
Make I buy you moto girly
Make I be your driver
Other girls when they see you
Make dem call you rival
Oh fire
Fire go Dey
Yimma
Come see gobe
Mamacita
She dey burst my brain
On a regular regular regular
Oh fire
Fire go Dey
Yimma
Come see gobe
Mamacita
She dey burst my brain
On a regular regular regular
![[Song Lyrics] Jigi Boy - Jelani](https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjry8QQ1gyLp6MAppb-s8OgEmQUiQGQYwakONzyzzwtPhyJRhkoXEN-AtYUwORJYfLCNBSFw_uOBabmWHJZkKTVesbBQu39YHWeH4eWydHhVHKj5n119ZQ1_qNKhxXgH0vD-GmDWSlV8gHzMC6wIDkXXcy6Al3CjUHGdVVprWO8TVfX44-RHIpFFg/s16000/IMG-20251011-WA0001.jpg)
Post a Comment